Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

Akoh Chinasa πŸ„βš‘πŸŽ­πŸŽ©πŸŒ³ pfp
Akoh Chinasa πŸ„βš‘πŸŽ­πŸŽ©πŸŒ³
@duruchinasa
Try dey treat people hoe you want make dey treat you in return, imagine you dey give me bad energy and you dey expect positive in retur, he no fit work. Life no hard now you dey carry am for head, free urself life too short to dey stress urself with busy body, dead body and who dey drag coffin? Life wey you no fit create now you dey stress urself put, digest this today and get peace, even bible say pursue peace with one another. I wish una better day ahead.
14 replies
0 recast
15 reactions

Idris Saheed Onoja⚑🎭 pfp
Idris Saheed Onoja⚑🎭
@idris
This is law of karma πŸ₯œπŸ₯œ
0 reply
0 recast
0 reaction