Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning my ogbonge people how una dey today how una night come take go, hope say em dey Siri-were and una come sleep like a new baby. Today na another day to make am, anything wey go be hold up make em comot for road, anything wey go come pin us make we no get am today make em go faraway. Make we get too much oil for head wey go lead us to better better place Ifeanyi greet
1 reply
2 recasts
4 reactions

Tobi pfp
Tobi
@tobystic
We dey kampe :)
1 reply
0 recast
1 reaction