butu pfp

butu

@butu

375 Following
580 Followers


butu pfp
butu
@butu
🤳🤳🤳
0 reply
1 recast
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
Stay stupi if you still fade $gdupi
0 reply
1 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning oma and ogbonge people, I dey drop cap for una here because una dey toooo much and una things dey ginger my swagger here die I dey tell you. Umunnem, that Christmas we dey plan since em don enter house so na only if we close eye open am again air go carry us enter am . I dey pray say make we dey safe for this period make everything wey go come our side make em stop on the way and every mad belle people wey dey thief us our woods and food when we dey sleep make their village people no see sleep for eye take sleep iseee. Oma greets by our ezigbo @anyipan
1 reply
1 recast
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
Good morning 🌞 oma people, how things dey go for una side this rushing moment Hope things don start dey move Siriwele for everyone domot. Make we go fast fast go put mind into work, make we see wetin we go make out of nothing today , make we just believe in ourselves today say we go move mountain,we go see how it go happen without hitting the lock too much because baba God dey for our side, an there we dey goooo Ezigbo @anyipan greet 💃
1 reply
1 recast
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
Base coins we like the most 🔌 $SMOL🤏 $GDUPI 😍 $TN100X 💯 $DEGEN 🎩 $BNKR 🏦 $FIRE 🔥
0 reply
1 recast
4 reactions

butu pfp
butu
@butu
$aixtb apperently
0 reply
1 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
I’m getting more convinced Market thinks clanker will be the base coin to be listed on binance today Could be wrong, but that is what the uptick since announcement tweet suggests to me Let’s see what binance announce to be the base coin listed in 40 minutes NFA and DYOR
0 reply
1 recast
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
Ni mai s’on budurwa ta ❤️
0 reply
1 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning oma people wey dey sharp how una dey this morning,I hope say body dey gidigbam like Michael power. Another ogbonge day don break bikonu, you know say person wey never die them no dey bury am, na em make me say make we go hustle today make we see wetin we go use dey charge our battery make we get full current. I dey pray say as we dey comot for house make wetin we go collect make em dey for road dey wait for us, if we turn for front we go see collect and we turn back we go see collect too na oma day em go be for us all, Amen. ✍️ @ettetor
1 reply
1 recast
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
“Faith” Faith is the anchor that keeps us steady in the storm. Even when the path seems uncertain, trust that things are aligning in ways you cannot yet see. Every delay, every challenge, is shaping your journey. Things do come together in time. Believe in the process, stay patient, and know that everything is working out for your good. Faith isn’t just hoping—it’s knowing that what is meant for you will find its way, always. ✍️ @henryadewole
0 reply
2 recasts
3 reactions

butu pfp
butu
@butu
People don’t appreciate our updates enough so that is why i held back this weeks updates Goodluck and have fun ❤️
1 reply
2 recasts
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
@tornado2000 @0-- I invite you for stoke fire
0 reply
1 recast
3 reactions

butu pfp
butu
@butu
Learn, Unlearn and Relearn Growth begins when we embrace the power to learn, unlearn, and relearn. Be open to new ideas, willing to let go of outdated beliefs, and ready to adapt as life evolves. Learning expands your mind, unlearning frees you from limitations, and relearning strengthens your wisdom. The world changes, and so must we. Stay curious, stay humble, and never stop evolving—because progress lies in your ability to grow beyond what you once knew. ✍️ @henryadewole
1 reply
2 recasts
3 reactions

butu pfp
butu
@butu
Good morning 🌄 people we dey sharp how body dey nah, hope una dey gallant today, na em be wetin dey make me happy nwanne. Day don finally break, na another precious opportunity to make things happen we don enter so, make we put our mind for whatever we dey do today, surely it most pay. I dey pray say make chukwu help bless this day for us, make every little thing we go put our hands and mind for make em pay us well well Amen. Oma greets by @anyipan
1 reply
2 recasts
3 reactions

butu pfp
butu
@butu
Good morning my oga's, how em dey be today for una side na, hope say we all get oma celebrations this weekend nothing smaller than that because na oma oma testimonies I go like to dey hear from everybody . My people, another working hour don Start hope say you all don dey up make we go hustle for today. Make I bless una head today say you go make am, anything wey you go place your hand for today go be your own, make you think positive for your heart and your hand go get am like woto-woto. Writing by our ezigbo @anyipan
1 reply
1 recast
2 reactions

butu pfp
butu
@butu
How is Man City doing lately?https://media.tenor.com/jnpo6VxCt2MAAAAC/fox-popcorn
0 reply
1 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
Welcome okan mi @simitemi 🥰
1 reply
1 recast
3 reactions

butu pfp
butu
@butu
Welcome Ifeanyi 🙌🙌🙌 @anyipan
1 reply
1 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
"Let Go to Rise" If you want to soar to new heights, you must release what’s holding you back. Fear, doubt, and the comfort of familiarity may feel safe, but they keep you grounded. True growth comes from freeing yourself of the burdens that no longer serve your purpose. Let go of past mistakes, toxic relationships, and limiting beliefs. As you lighten your load, you’ll discover the wings to rise higher than you ever imagined. ✍️ @henryadewole
0 reply
1 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
Omalicha morning greetings my good people I dey wave hand for una here because you all dey too much I dey confess. "how una night dey and this morning I hope everybody up with correct body, perfect". My good people, I woke from bed with my right hand that mean say na express dey em go be for all of us. Make you just go put your hand and mind for that little thing you dey do to get food for table, I dey tell you say the blessings and increase way go follow am go blow your head Ifeanyi greet
0 reply
2 recasts
2 reactions