๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
How I Almost Lost My Supposed Wife Because I No Follow Her on Xโ€ฆ --- One day as we dey gist, Achalugo dey complain say e hard for her to grow her X account. Bad luck catch me that day she open her account and notice something. "Odogwu, so you no even dey follow me"
0 reply
0 recast
1 reaction

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
I freeze. "Achalugo, make I explainโ€ฆ" "Odogwu, abeg leave me! After everything wey I don do for you, you no fit even follow me for this X?" At that point, I know say I gats parara. But instead make I just beg, I decide say I go teach her how to blow for X the right way.
1 reply
0 recast
0 reaction