๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ

@realfunix

11 Following
5 Followers


๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
How I Almost Lost My Supposed Wife Because I No Follow Her on Xโ€ฆ --- One day as we dey gist, Achalugo dey complain say e hard for her to grow her X account. Bad luck catch me that day she open her account and notice something. "Odogwu, so you no even dey follow me"
0 reply
0 recast
2 reactions

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
Early momo as I dey do my research. I ask Ai as wey person wey get talent for Web3 space, wetin be the easiest way to blow and succeed. The answer na wetin I share for the photographics.
0 reply
0 recast
0 reaction

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
GM GM guys
1 reply
0 recast
2 reactions

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
I don dey noticeโ€ฆ Some people wey dey drag idolos for ill activity fit even do worse if dem get the same chance. Dem dey claim say dem be freedom fighters. Irony no dey ever finish. GM if e reach you.
0 reply
0 recast
1 reaction

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
Happy Birthday, me! ๐ŸŽ‰๐ŸŽ‚ Omo, I don add another 365 days E no easy! God go bless me with success and better opportunities this year. Let me keep shining and winning! ๐Ÿ˜Ž๐Ÿš€๐Ÿ”ฅ
1 reply
0 recast
2 reactions

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
GM GM Make Una follow me I follow back asap
2 replies
0 recast
2 reactions

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ pfp
๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ
@realfunix
GM New look, same mission. Just upgrade my PFP E dey give Web3 vibes with that sharp red, black, and white combo. Na leveling up sure pass, we go still dey grind. Big things dey come make una stay tuned. We go still build am.
0 reply
0 recast
1 reaction