Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
TIJANEE β‘πβοΈπ₯
@onilenla
The Clever Beggar One beggar waka go restaurant, go stand for front dey look menu. Di owner tell am, "Oga, dis place no be for beggar o!" Di beggar smile, point menu say, "I no beg, I dey price wetin I go chop when money come.
1 reply
0 recast
0 reaction
clever mindπβ‘
@clevermind
Brainy π₯π₯
0 reply
0 recast
0 reaction