Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

Sosofred Ⓜ️🍖🎭⚡🎩 pfp
Sosofred Ⓜ️🍖🎭⚡🎩
@sosofred
Wetin man pikin no go see. You see as you dey so,no reason anything wey person talk. Just focus on you and wetin you believe in because if you mind wetin people talk,you go find yourself for gutter and na so then go pass you without rendering help. I greet oooh
3 replies
0 recast
1 reaction

Iyaaji  pfp
Iyaaji
@iyaaji
Nice one 🥜🥜🥜
0 reply
0 recast
1 reaction