Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
Adebayo01 ππ©πβ‘
@adebayo01
My guy, no let anything shake you o! Life na step by step if e hard today, e go soft tomorrow. Just dey push, dey hustle, dey move! No sleep on top your dream, because person wey give up no go ever see better day. No look who dey laugh you or who dey doubt you na dem go first clap when you blow. Keep your head up, chest out, and leg dey go front. Las las, success go sure for us. You gats believe am!
17 replies
1 recast
33 reactions
πTinaπ©ππβ‘ππ₯
@geotina
Your face show ,your shoe shine π₯π₯
0 reply
0 recast
1 reaction