Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

TIJANEE ⚡🎭Ⓜ️🥜 pfp
TIJANEE ⚡🎭Ⓜ️🥜
@onilenla
Me: "You sabi say every big business wey you see today start as just idea?" You: "Ehn? But idea full everywhere na." Me: "True, but na only people wey take action dey turn idea to reality." You: "Na so o. But wetin if I fail?" Me: "Failure na part of the journey. Every successful founder don fail before dem blow." You: "E mean say make I just dey push dey go?" Me: "Exactly! Keep learning, keep building—success go show!" Question: "If you fit start any business today, which one you go like start?"
14 replies
0 recast
26 reactions

Eucharia 🎭🔥 ⚡ 🌈 pfp
Eucharia 🎭🔥 ⚡ 🌈
@eukkyb
Agriculture Business 🥜🥜
0 reply
0 recast
0 reaction