0 reply
0 recast
0 reaction
Hembelembe!!! olololooooo!!!
My Country people I don come again o
How una dey ?
Wetin dey shele for una domot?
Yes o! Today na another day to comot go hustle wetin belle go chop,
as we dey comot make accident no see us o
make bad news no locate us, make we no sick, make we no meet wetin go vamut us from this world, make jollification full our body, make everything go siriri werere , make everything wey we put hand work for us, na so so favor and blessings we go dey see, make our lives beta, Amen!
I say make I greet una,
Una Weldone o!
Oma greetings by ezigbo @ettetor 🦅 1 reply
2 recasts
2 reactions
1 reply
0 recast
1 reaction
0 reply
0 recast
0 reaction