Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Area! I salute una! Weekend don show How una dey run am? I hope say everywhere good for una side? Anything wey go give us happiness na em we dey find Make joy come Make Oluwa blessings come Make everything wey we dey find work for us Our enemies no go see us Anything wey go bring us pain and sorrow no go see us Anything wey we put hand go work God no go leave our side Everywhere go maramma for us Oma greetings for an happy weekend by @ettetor 🇳🇬
3 replies
1 recast
4 reactions

Ettetor Udofa pfp
Ettetor Udofa
@ettetor
Make our lives better abeg
0 reply
0 recast
0 reaction