Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Happy weekend my people! How una dey? I hope say everywhere good? Today na another day wey God don give us make we jolli dey go, as we no dey sick, as we still dey alive make we carry everything wey dey worry us make we put am for God hand, oluwa dey for us make we no fear, death no go see us, sickness no go see us, na beta things we dey pray for and na beta things we go dey find us come, Amen Oma greetings for a happy weekend by our ezigbo @ettetor
2 replies
2 recasts
3 reactions
Ettetor Udofa
@ettetor
Make our lives better abeg🤲
1 reply
0 recast
1 reaction
Derek
@badadvicehq
Happy weekend brotherly 19 👏
1 reply
0 recast
1 reaction