Content pfp
Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning oma people, "wetin dey sub for una domot this moment and how em dey go for today Na 24th December we dey so that means say na only one day em remain make we go kill that voe wey dey for house. I dey ask baba God say make this last hour no be akuba for us, make em keep us safe as we dey go out make we go do wetin we dey do to bring food come house, make em bless every move wey our hand and wey our head go move today, make this ember enjoyment no finish for our domot amen. Greets by @anyipan ๐Ÿ’ƒ
1 reply
1 recast
4 reactions

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! Nothing go koba us this last minute, rather na last minute blessings we go receive ๐Ÿ™
1 reply
0 recast
1 reaction