Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
My people my people una good morning ๐ŸŒž Wetin dey happen for una side this morning Shebi everybody wake up from bed normal normal and weather dey coolee . I wan tell una say body dey sweet me die whenever I dey hear this testimony. My people, make we put head normal for wetin we dey do now make this season bless us yafu yafu. We no go see anything wey go hold us up na only oma oma achievement wey go dey follow us dey Waka around Amen Oma greets by @anyipan
0 reply
2 recasts
1 reaction