Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning my oma people the accurate oga's wey em things dey make me focus. "how una dey this morning," hope una dey gallant like iron " I dey feel am so". Oma people, na ogbonge midweek we dey so make we go put more body for the work wey we dey do, make we no sleep for morning time because if you come dey sleep another person wey dey gallant go carry wetin you suppose get come add for em own, make we dey awake because tat no dey chop wetin a person wey dey awake drop for em house. I pray say make chukwu no allow us to dey sleep for work, make we get wetin we suppose to get for sure so day go be okay Amen. Greets by @anyipan
1 reply
2 recasts
3 reactions

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Iseee
1 reply
0 recast
1 reaction