Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning my accurate people How una night take go, how em dey be this morning for una side?, hope say we get oma start of the week yesterday because na good testimonies dey wake person spirit where em dey sleep. My people, another hustling hour don Start hope say you all don dey up make we go push things out for today, make go put things in order where em go be. Make I bless una head today say you go work small and come get plenty plenty benefits Anything wey you go place your hand for today go be your own, make you just put for mind you go get am and na so em go happen Greets by @anyipan
1 reply
1 recast
3 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction