Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
My people my people una good morning oh happy new week to everyone wey dey this house and how body dey this morning, I hope we get omalicha weekend vibe because one wey work must chop biko. My people, na new week new opportunity oh and na another face of the week we do enter so Christmas on the air, I dey bless una day and this week complete say na drinking water em go be, everything we go touch starting from now go be only favor and good luck wey go follow am come back. Money we go use do the vibe go be follow follow spirit for our back Amen Oma greats by @anyipan
1 reply
1 recast
4 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! Na so so blessings go follow us this week 🙏 19 👏
1 reply
0 recast
1 reaction