Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
My People!! Una Good morning o Yes o! Wetin dey shele? I hope say this cold no reach una side I hope say una body dey kakaraka No be small thing o una know as we dey do am make we comot go find wetin belle go chop anywhere we go enter today na so so favor go follow us na only oluwa blessings go full our body wahala no go see us bad belle no go near us Na only blessings on top blessings I dey pray for una today make we continue to dey push am everywhere go good make we no loose hope cos I know say e go soon beta I say make I greet una Una Weldone! Oma greets by @ettetor
0 reply
1 recast
2 reactions