Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning ndi oga wey dey sharp and madam of the house wey accurate, "how em dey be nah." How em take dey go for una side biko Hope say you all dey gallant comot for bed today because na good good news wey my ear dey wan to dey hear today for we no need any dull moment again. Today na another confirm day to make am happen, I dey feel today our hustle go pay us, na em make me dey high una spirit say make you no dull am, make you put your faith alive, make you no leave any stone as em dey before you go see how magic go happen today Amen Oma greets by @anyipan
0 reply
2 recasts
2 reactions