Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
My People una good afternoon o Wetin dey happen? How una dey? How go dey go? Omo no be small thing man dey face now but Oluwa dey on top our matter Make we continue to dey push am small small Everywhere go good Make una enjoy una weekend o this life na once we go live am, make we no allow wahala carry our mind comot, anything wey go kill our joy make e no see us, make wuru wuru troway Oma greetings by @ettetor 🙌 for an happy weekend
3 replies
0 recast
0 reaction
Emmy Walka
@emmywalka
We dey kampe 500 $WILD
1 reply
0 recast
0 reaction
Henry Adewole 👾
@henryadewole
Amen o 300 $wild
1 reply
0 recast
0 reaction
Ettetor Udofa
@ettetor
Yes o make everywhere good abeg
1 reply
0 recast
0 reaction