Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Una good morning oma and ogbonge people, I dey drop cap for una here because una dey toooo much and una things dey ginger my swagger here die I dey tell you. Umunnem, that Christmas we dey plan since em don enter house so na only if we close eye open am again air go carry us enter am . I dey pray say make we dey safe for this period make everything wey go come our side make em stop on the way and every mad belle people wey dey thief us our woods and food when we dey sleep make their village people no see sleep for eye take sleep iseee. Oma greets by our ezigbo @anyipan
1 reply
1 recast
2 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man, God go keep us and families safe this Christmas 🎄 🙏 19 👏
1 reply
0 recast
1 reaction