Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
My people my people una good morning oh How things dey go for everyone side this and how body dey I hope we get omalicha night sleep for yesterday. My awesome people, new day don come and na another face of opportunity we dey face now, I dey bless today say na drinking water em go be for all of us, everything we go carry mind put make em work for us well. Na gudluck wey go dey follow us up and down and we no go lack anything Amen Oma greet by @anyipan
2 replies
3 recasts
4 reactions

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Na here we dey go
1 reply
0 recast
1 reaction