Content pfp
Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning my oma people wey em things dey make me feel agile "how una dey this morning," hope una dey gallant like a gallant soldier. Oma people, na ogbonge midweek we dey so make we go put more body for the work wey we dey do, make we no sleep for morning time because if sleep another person wey dey gallant go carry wetin you suppose get come add for em own. I pray say make obasi no allow wetin we suppose get come dey pass and we dey there dey sleep, make we dey gallant correct am well well for body nobe firewood Oma greets by our ezigbo Ifeanyi 🙌 Keep motivation for front and make gbaza no follow back
2 replies
2 recasts
3 reactions

Henry Adewole 👾 pfp
Henry Adewole 👾
@henryadewole
Amen
1 reply
0 recast
1 reaction

Ettetor Udofa pfp
Ettetor Udofa
@ettetor
Make Chukwu grant us our heart desires, make Degen start to go higher and higher
1 reply
0 recast
1 reaction