Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning oma people, "wetin dey sub for una domot this day and how em dey be for today, hope una sleep like a baby yesterday night because chukwu come bless us with rainwater and come go faraway for house. We don dey enter middle of march so, day don dey fly dey go like bird and we get many matter to touch. Ezigbo brotherly and sisters na better day to push am hard we dey so, make we carry our whole body enter am now, make we go push am hard and pray for olisa to make am yield fruit and give us better result because anybody wey dey plant dey wait for better return, make baba give us better return Amen Greet by @anyipan
0 reply
1 recast
4 reactions