Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning oma ladies and gentlemen, "how body today nah", how una weekend come go hope say una make correct vibe and everywhere come know say people wey get great deal enter because anytime two elephant fight na the grasses wey go hear am. My people na new week new opportunity and new oil for head, make we go work perfectly and get oma work done, make we go put oma mind in something different and see wetin em go give back. I dey pray say make this week give us better results for wetin we go carry body and hands go do and chukwu go help us do the rest Amen. Greet @anyipan
1 reply
2 recasts
4 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man, dis week go give us better better things and only good news
1 reply
0 recast
1 reaction