Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Oma morning greetings my good people, how things come dey go nah, I know una dey have oma vibe everywhere, because me wey dey here dey feel like Donald trump, hahahaha, na em be the chorus of my song biko. Today na another ogbonge day to go conquer wetin dey face us for front, you no say belle dey come first and we go follow am for back make we go again am and see wetin we go put for table for Belle no dey hear tomorrow biko. I don start dey ask chukwu abiama make em favor our day make today nogo be Waka Waka only make em pay us better amen Oma greet by @anyipan
0 reply
0 recast
0 reaction