Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning my people how una dey today, how una night and happy new week oma odogwu. I dey for ground oh and I dey hail una from big person to the small person wey dey this building because una too correct I dey confess. We don carry full body enter this new week and I wan thank baba God wey make am possible because em no easy I dey tell you. My people na oma work o'clock wey don nack now, make we put mind up and go farmland we wan hammer am today. As we don dey go, I dey pray say make chukwu put those good people who ho help us today on our way, make em be like water we dey drink as em go dey go sharperly sharperly for our hand. We no go carry last because em no dey for our blood Amen Greet by @anyipan
1 reply
0 recast
0 reaction
Henny
@henniholla
Amen.
1 reply
0 recast
1 reaction