Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
My people, my people, Na here we dey go ooh How una dey ? Wetin dey happen for una side biko. Today na another correct day to go hustle for wetin belle go hold. As we dey comot make problem go far from us. make bad belle people no see our back, make we no meet wetin go vamut us from this world, make everything go siriri werere , make everything wey we put hand work for us normal normal, na so so favor and blessings we go dey follow us for back, Amen! Make we dey go ๐ Oma greets by Ifeanyi ๐ง๐ฏ
2 replies
2 recasts
3 reactions
Derek
@badadvicehq
Correct man, amen o, make blessing dey follow us for back ๐
1 reply
0 recast
12 reactions
butu
@butu
Amen Derek ๐ Have a nice day today padi 13 ๐
1 reply
0 recast
1 reaction
Derek
@badadvicehq
Thank you brotherly 19 ๐
1 reply
0 recast
1 reaction