Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning ladies and gentlebodies wey dey here, I dey drop cap 🧢 for una jere because una dey toooo much. Please how everything take dey go na, Hope say body dey 50/50 this morning because na em be the language wey dey carry fire put for our oma heart. We don see another ogbonge morning, chukwu biko daalu. My people day don finally break like egg make we carry our tools go farm, make we go plant wetin wetin we dey gather since now water don dey ground make chukwu okike help us put wetin em need to do well. I dey pray for every pesin head say make wetin em plant get better fruit, make the farm yard get plenty plenty output make we plan to expand our barn, Amen Greet by @anyipan
3 replies
3 recasts
6 reactions

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man, wetin we plant go bear better fruit 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
2 reactions

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Amen oh
0 reply
0 recast
2 reactions

Simi 💞💕 pfp
Simi 💞💕
@simitemi
Amen 🙏
0 reply
0 recast
1 reaction