Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning my current people, "how una dey this morning," Hope say everybody don dey up from sleep abi you wan do 6 to 6 hahahaha na em be life biko, the world dey sweeter for jonesing part . Time no dey ndi oga's, I wan use now to wish una happy Valentine, love dey for up make we go do wetin matter today, make we go take someone hand up where em dey fall and the world go be better for all of us ndi oma. My ogbonge people, as we wan go today make everywhere and everything we go carry mind put today make em return for us in double upon double for baba God talk am say we no go carry last Amen Greets by @anyipan 🙌
2 replies
2 recasts
2 reactions

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Odi sharp
0 reply
0 recast
1 reaction

Henny pfp
Henny
@henniholla
Amen oga mi
1 reply
0 recast
1 reaction