Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning my people "How em dey be nah" Hope say una dey 100% gallant this morning because na correct confession I dey like to dey hear. Correct people na another day another new opportunity and another new face, make everybody get em tools ready because it is now hustle o'clock wey don nack, we wan go fire 🔥 work make we get oma day and oma food for table biko I dey pray make baba God help us dey roll am well well today, make our struggle today pay us in thousands Amen It’s a new day and we all rise and make the best out of it Oma greets by @anyipan 💃
2 replies
1 recast
2 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! Baba God go make today go well for us 🙏 19 👏
1 reply
0 recast
1 reaction
Henny
@henniholla
Amen. As we don enter new day, new opportunities go open for us. Everywhere go soft for us.
1 reply
0 recast
1 reaction