Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning my people "How em dey be today" Hope say una dey correct this morning with gallant mind for na em good pass. Correct people na another day another new opportunity and another new face, make everybody get em tools ready because it is now hustle o'clock wey we dey so, we wan go fire 🔥 work make we get oma day and oma food we go drop for table. I dey pray make we no go carry empty hand come back, make our struggle today give us wetin we no go finish for this year till em end Amen Oma greet by @anyipan
1 reply
2 recasts
5 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o! We no go carry empty hands enter house today. 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction