Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Na here we dey go my omalicha people, Una good morning, how em dey be this morning hope everything dey go as we plan am so. Yes oh, Baba God thank you for another new week and we all don wake for bed na another opportunity to make big big thing happen we don get so again. Biko nu as we dey comot, make bad thing go far from us, make death enter gutter, make oluwa bring everything wey go help us give today a good name make them start dey come our domot, na so em go be for all of us. Make we dey go baba God dey for our side Amen. ✍️ @anyipan
0 reply
1 recast
1 reaction