Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Una good morning my correct people, how far nah and wetin dey sub, how una take spend the night how em dey be this morning, ( we open door - we open mouth also) hope everything dey go as we plan am, Chukwu biko daalu. Working hour don finally come make we go put things on how em suppose be, make we hustle hard today and see how em go respond. i dey pray say make our hustle today make em pay us well well, make everything work to our favor today Amen Greet by @anyipan
1 reply
1 recast
3 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man, everything go favor us today 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction