Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Oma morning greetings ndi oga's and madam of the house wey dey this building, Wetin dey shele for una side this morning and "how em dey move for that una side hope say we don comot for bed make we go hustling place because no dulling moment for our side again "Sun don dey show face and all our hope don dey arise for better day." I wan bless una morning say make baba God give us wetin we dey find for em hand, make em no give am person make that person give us, make em come direct to our domot, we no go work our eyes out before we get our daily bread. Make chukwu bless the day, so we go work and get the rewards sharperly sharperly Amen Greets by @anyipan
0 reply
0 recast
1 reaction