Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Oma people good morning, I dey throw away salute for una from this morning because una things dey make me focus well well. How weekend take go for una side biko and how una take spend the night. Today na monday another fresh start of the week, and na a day to put head up and straight make em focus well for big task wey dey ahead, I Bless una head today say make em get enough oil wey go carry am do heavy task this new week, make everything wey una head go dey think for this period go be things wey go bring income full ground. Make this new week favor all of us Amen Oma greets by @anyipan
2 replies
2 recasts
3 reactions

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Amen o, our head go get better oil and everything go soft for us 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Let go
0 reply
0 recast
2 reactions