Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning my oma family how una dey and how things come dey go for that side so. My good people, it's Friday again and na weekend sound it come dey hammer now, make we go out there and do something different, make we go put thing in other and go wait for em good result. As you get correct mind and go do am, you no go see bad thing come join am because our proverb come talk say na wetin you plant for your farm na em be wetin you go reap. Our dey go be very oma na em be wetin I dey pray isha Allah. Ramadan Mubarak ๐Ÿ™Œ @anyipan
0 reply
1 recast
1 reaction