Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning my correct people, I dey hail una from this side my oma family and friends, "how em dey be nah," hope say everything dey work as we plan am so. Oma brothery's and sisters na here we dey go oh hope you all don comot for house and don dey put mind for the work wey dey for ground so. Biko as we dey focus make you no too worry, make you put just fire am as you can baba God go help you do the rest Oma greets from Benin 🇧🇯 by our ezigbo @anyipan
2 replies
2 recasts
2 reactions

Ettetor Udofa pfp
Ettetor Udofa
@ettetor
Yes oooo🤲🤲
0 reply
0 recast
1 reaction

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Power oh ezigbo onye nkem
1 reply
0 recast
1 reaction