Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning my gallant people, happy new for everyone oh, hope una take this weekend to better level with ogbonge enjoyment because na em be the Koko and body no be firewood. Hope everybody dey current today because na new week new face and new blood to go push am, Please as you dey go make you put faith say you no go come back empty hand without collecting your own, make you put faith say today nah better day we go see everything wey baba God dey put for store for us to collect, na em make me stand dey tell you say you go make am- Baba God don talk am and em don sign am no too much talk Amen Greets by @anyipan
4 replies
3 recasts
4 reactions

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! We go get everything wey baba God don keep for us 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
0 reaction

Ettetor Udofa pfp
Ettetor Udofa
@ettetor
Make our lives beta, make all our heart desires come true
1 reply
0 recast
1 reaction

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Let's go
1 reply
0 recast
1 reaction

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Let
0 reply
0 recast
1 reaction