Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Good morning oma people, "wetin dey sub for una domot this moment and how em dey go for today, na 21th January we dey so this month do dey fly like an eagle dey comot. My ezigbo brothers and sisters na great day to push am hard we dey so, make we carry our tools up, clean am well and go for all our hustling site because Baba God say we go make am today and I wan give you assurance no be lie, Make we dey move with speed Amen Oma greet by @anyipan
1 reply
2 recasts
3 reactions
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man, God go help us to make am today 🙏 19 👏
1 reply
0 recast
1 reaction
butu
@butu
Amen Derek 🙏 let’s have a nice day today friend 👏 13
0 reply
0 recast
1 reaction