Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Una good morning omalicha people, how everybody dey today, hope say we dey kamkpee full ground na em be the kokoo. E don set, day don break , morning sun don come out make pesin wey still dey for bed get up because time no dey again. As we dey prepare to go for place wey we dey search for our daily bread, I dey pray say make our own no come pass us, make today give us wetin we dey awake for wey no dey allow us get sleep for eyes. Our today case go be different - very very oyorima. I say make i salute una again oh This Nwannem @anyipan always on the grind πŸ’ƒ
2 replies
3 recasts
4 reactions

Ayushadex β“‚οΈπŸŽ©πŸΉπŸ–πŸŽ­ pfp
Ayushadex β“‚οΈπŸŽ©πŸΉπŸ–πŸŽ­
@ayushadex
How una dey, how family and bizz. How una side, my man
1 reply
0 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
I am well today dear, thank you very much for asking πŸ™ how are you today? Make we have a blessed day today
1 reply
0 recast
1 reaction