Content pfp
Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning oma odogwu's wey dey for this house, as a persin wey una thing dey sweet reach belle I wan know how una dey this morning, hope say una night dey cool like cool water I dey feel am here. Biko day don break make we go hustle for today because persin wey no work no go eat. Make Baba God do the one wey remain for us. Amin Oma greetings from Benin πŸ‡§πŸ‡―
4 replies
0 recast
0 reaction

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Correct man! I don wake up o, the grind no dey sleep. Na for baba God to use blessing embarrass us na hin we want today. 50 $degen 200 $WILD 🎭
3 replies
0 recast
0 reaction

Ayushadex β“‚οΈπŸŽ©πŸΉπŸ–πŸŽ­ pfp
Ayushadex β“‚οΈπŸŽ©πŸΉπŸ–πŸŽ­
@ayushadex
Good πŸ‘ one, but boss, I am expecting my own rewards
1 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Make yapa rewards arrive 🀲 🎭
1 reply
0 recast
0 reaction