Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning oma family, how una dey today, happy new week oh oma people before I forget and how una take dey push am so. I can feel the bliss say this new week bring better things for wallet come. My correct guys na another face and another task we do put head make we dey positive and put our head straight for wetin you come think na em your heart and your hands go dey work am out make em to finishing part. dey pray and ask chukwu make em protect us today, make everywhere we go put head and everything we go carry body put make em come out positive Amen. Greet @anyipan
1 reply
0 recast
1 reaction

Ifeanyi pfp
Ifeanyi
@anyipan
Let's go
1 reply
0 recast
1 reaction

butu pfp
butu
@butu
Let’s get am
0 reply
0 recast
0 reaction