Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
TIJANEE ⚡🎭Ⓜ️🥜
@onilenla
Me: "You know say rain fit beat tree, but e no fit fall if e root strong?" You: "Ehen, wetin you mean?" Me: "I mean say no matter how wahala plenty, if you stand gidigba, nothing fit shake you!" Wetin be that thing wey dey give you strength when things hard?
35 replies
0 recast
37 reactions
Alareefbillah001🔄🎩🎭📄
@alareefbillah001
I believe in God and I work more harder
0 reply
0 recast
0 reaction