Emmanuel pfp
Emmanuel
@emmanuel2
Sey kay don dey here ni ? @bolexcy
1 reply
0 recast
0 reaction

ShinⓂ️omaπŸŽ©πŸ‘ΎπŸ– pfp
ShinⓂ️omaπŸŽ©πŸ‘ΎπŸ–
@shinmoma
Nah πŸ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction

Emmanuel pfp
Emmanuel
@emmanuel2
Dem suppose arrest Pana
1 reply
0 recast
0 reaction

ShinⓂ️omaπŸŽ©πŸ‘ΎπŸ– pfp
ShinⓂ️omaπŸŽ©πŸ‘ΎπŸ–
@shinmoma
Allow πŸ˜‚ Kay own bin dey worse pass this one πŸ˜‚ But I still be their mama. As you don rind me naw, make I fess go blackmail them with their tb wey Dey my hand πŸ˜‚πŸ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction