Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
Eucharia ππ₯ β‘ π
@eukkyb
My people Una know say yesterday morning dem hack Bybit, $1.5B eth na wetin dem comot. One expert talk say him don trace am to Lazarus Group wey dey North Korea. I say make i update una. Una Good Morning
14 replies
2 recasts
31 reactions
Olajideπβ‘ππ©ππ
@sallam13
Una try oo for the update wey una drop on top all take π₯π₯
0 reply
0 recast
1 reaction