0 reply
0 recast
0 reaction
Gm Phaverians and to every other users
My second entry using pigin π
Naija Journey to Freedom & $SOCIAL Freedom
Once upon a time for Naija, we dey hustle for freedom. From the time wey colonial masters bin dey control us, until 1960 we finally gain independence. But after dat one, di wahala no finish. Naija people fight military rule, civil war, and corruption, but we no gree tire. We still dey push for beta life and true freedom wey go fit give us power over our future.
As di years waka, Naija begin change. We no just want political freedom again, we wan di kind freedom wey go give us control over our lives, including for di digital world. Dis na di kain freedom wey @phaverapp dey promise $SOCIAL freedom
Di kind freedom wey go give us power to control our own data, how we dey use am, and how we fit earn from am.
Before, na Facebook, Twitter, and other platforms dey control wetin we post, wetin we see, and even wetin dem fit do with our info. But now, Phaver don land for the scene with blockchain⦠12 replies
0 recast
74 reactions
1 reply
0 recast
0 reaction
0 reply
0 recast
0 reaction