Promise Chukwu pfp
Promise Chukwu
@kheren
This year na by fire by force I go collect wetin belong to CZAR! πŸ”₯πŸ’° I don swear oath say I go wear all coats – whether e size me or e be like agbada wey pass my body! πŸ‘˜πŸ˜‚ Anything wey shine, I go pack am – gold or not, na my own! ✨😎 I don tell myself say I must reap where I no sow, even if na Criminal Developers plant am! πŸŒΎπŸš€ I no dey play with Ari Chain airdrop o, because this one, something must come out! πŸ˜€πŸ’Ž Whether dev like am or not, e go drop by force! πŸš€πŸ’°πŸ”₯ #100DVC #Web3 #Airdrop #Web3
0 reply
0 recast
0 reaction

De Satelite pfp
De Satelite
@satelite
Omg πŸ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction