Content pfp
Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction

SierraRenee Ayọ Ṣádé pfp
SierraRenee Ayọ Ṣádé
@juujuumama
one Yoruba man tell me say make I chop Yoruba food, e go make me sabi speak Yoruba well well 🤣 … I kind of believe am, make I find Amala and Ewedu sharp sharp 🏃‍♀️
7 replies
0 recast
1 reaction

mubaranky🎩,🎭,🍄,🔵 pfp
mubaranky🎩,🎭,🍄,🔵
@mubaranky.eth
the yoruba guy suppose give you the trick finish 😂 say na when you chop that amala and ewedi among us nain the yoruba go enter your body pass
0 reply
0 recast
0 reaction

Ayushadex Ⓜ️🎩🐹🍖🎭 pfp
Ayushadex Ⓜ️🎩🐹🍖🎭
@ayushadex
Yes boss 💪, ewedu and amala na very good Yoruba food wey dey give nice inspiration to speak Yoruba well well 😂
0 reply
0 recast
0 reaction

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
If you wan chop amala, talk say you wan chop amala. 😅
0 reply
0 recast
0 reaction

Emmy Walka pfp
Emmy Walka
@emmywalka
Add cow leg and ponmo to cement the meal. No use fork or spoon chop am o, na ur hand you go use
0 reply
0 recast
0 reaction

CRYPTLAOAT🎩Ⓜ️🍓🌲🎭 pfp
CRYPTLAOAT🎩Ⓜ️🍓🌲🎭
@laoat
19 $Degen
1 reply
0 recast
0 reaction

OLOFIN 🎩 🎭🌲🍓 pfp
OLOFIN 🎩 🎭🌲🍓
@sunkanmi
Mask 🎭🎭
0 reply
0 recast
0 reaction

WalexⓂ️🎩🥚🎭 pfp
WalexⓂ️🎩🥚🎭
@malati
You for add Gbegiri to the Amala and Ewedu, as e go make you speak fluently
0 reply
0 recast
0 reaction