Content
@
https://opensea.io/collection/zorbs-eth
0 reply
1 recast
1 reaction
SierraRenee Ayọ Ṣádé
@juujuumama
I wish say I fit just waka enter bush, disappear, no look back
7 replies
0 recast
4 reactions
Emmy Walka
@emmywalka
I go enter inside carry you come outside again 500 $WILD
0 reply
0 recast
0 reaction
Toph🎩🔵
@tophb
You no dey fear juju?
0 reply
0 recast
0 reaction
mubaranky🎩,🎭,🍄,🔵
@mubaranky.eth
ahh no do that one ooo i love you well well
0 reply
0 recast
0 reaction
Borg
@sunkanmi
Hmmmm bad thoughts remember many people want you out there just be good 👍😊👍 50 $Degen 🎭
1 reply
0 recast
0 reaction
Ibiwunmi 🎭🎩⚡🍄🔵🤡
@adunnithoms1893
Wetin u dey talk? Abeg no enter bush to disappear o When u no be bush baby( egbere) Lol😂😂😂
0 reply
0 recast
0 reaction
syout.base.eth
@syoutt22.eth
Good nft
0 reply
0 recast
0 reaction